魔鏡歌詞網
魔鏡歌詞網 > 歐美歌手 > Oritse Femi > Freestyle

Oritse Femi



歌詞
專輯列表
歌手介紹

Oritse Femi

Freestyle

Dabeat on the beat
Musical taliban
Sangologoma
E get a new dance wey everybody they dance
Dem dey call am metama
If you won learn the dance
You must take chance border to mai tema
Everybody they dance am
They make them dey know
Till I say dem no know
Ebu nka ko pa… omaka
Them dey call am uhoma
Oya make una relax
Party just start and party just dey brake
I don promise say you go dance
And you go shayo till day break
Ayaya kudu tema
Ayaya makalu tema
Ayaya kudu tema
Ayaya makalu tema
Make we dey Dan koba
Dan kolo
We go Dan koloma baby
Make we dey Dan golo… Dan golo
We go Dan golama dey go
Everything wey you do make you body go sangoloa baby
Everything u jolly make your body dey go dey sagoloma baby
Owa sambo
Everybody just dey sambo
Everybody oya sambo
Everybody mo rambo
As I dey nack dem d ukwu
Every body dey dance am dey dance am against galala
Omo the papa and mama dey wyne am
Even there children no carry last
Ayaya kudu tema
Ayaya makalu tema
Ayaya kudu tema
Ayaya makalu tema
Ah samba everybody just dey dance am
Eh samba everybody just dey dance am
Make we Dan koba
更多更詳盡歌詞 在 ※ Mojim.com 魔鏡歌詞網
Make we dey Dan koba
Dan kolo
We go Dan koloma baby
Make we dey Dan golo… Dan golo
We go Dan golama dey go
Everything wey you do make you body go sangoloa baby
After you gossip you start to dey flex that new boy
Kukedekale
Oloshi you no get chance na to kukedekale
Ayaya kudu tema
Ayaya makalu tema
Ayaya kudu tema
Ayaya makalu tema
Aya Aya ah
Musical taliban again
Aya Aya
Everybody dance o dance o eh
Aya Aya
Musical taliban again
Aya aya
Everybody just dey
Steel piano on the mix
Ori mi o make e dey da fun mi
Eleda mi o
Ma jen ku tayo eh
Ori mi o make e dey da fun mi
Eledami o ma jen ku tayo
Ota yo mi yo (ah this song ehn, just dey blow my head)
Ota yo mi yo. eh o oritsa femi o
Musical taliban number one
Ori mi o yea yea yea
Ori mi o
After you gossip you start to dey flex that new boy
Kukedekale
Oloshi you no get chance na to kukedekale
Ayaya kudu tema
Ayaya makalu tema
Ayaya kudu tema
Ayaya makalu tema