- 歌词
- 专辑列表
Endia
-
Raving
Everyday we raving ina studio Hypa to the tek is how am feeling o Endia just dey vibing with a different flow Flowing on the beat like am a river o
See d gyal dem, dem steady winning it As d dj just dey, dey jamming it Am like a b*tch i got an attitude Listen to the vibe & feel the magnitude
Endia got believe & got jehova n a team & am steady on d road & i'm rolling like michelin & am Supa fresh supa clean- am just like listerine & everywhere u go like MTN dts wah i mean
When i step up in d streets all ma people say dem dey feel me i go on ma knees & i thank God for his blessings To initiate- 48- wasn't so immediate Had 2 sit down in studio 2days just to concentrate
Cos u know ma flow is bitter like vinegar Endia goes hard- way harder dan viagra Endia goes hard- hard again like its d 2nd round Antym you hear its like that you know that am around
Them love the lyrics wey mi spit Bar for bar, call to bar- everything dey so legit Plus mi hotter than miami anytime mi bring d heat Just sit back & relax & feel the vibe wey me bring & sing
When i roll i roll like am on a parole That's why da gyals dem can neva leave me alone blowing up every device- the bb & iphone But- if its unofficial endia will not condone 更多更详尽歌词 在 ※ Mojim.com 魔镜歌词网
Endia is the sickest, the illest but still the medicine What an eye-saw, boy is d baddest that you'll ever see Different type of metaphor, things you've neverr heard before New music pele… Respect to dem who were here b4
Dem never get a vibe like these Its like that -the new slang ina the streets All dem gal ah go mad when mi dweet Endia piercing through your ear like a bullet
I mess around the rhyme & then i kill you with the flow Big up to the media wey steady show me love This must be 15 bars- 1 last thing Endia is the REVELATION.
Mi no need no visa to come inside ya speaker Every man a winner if only you a believer Mi just wana chill with the gyal dem wey dey area Then blow upon the beat like me blow upon the rifa. O yeaaaa.
Everyday we raving ina studio Hypa to the tek is how am feeling o Endia just dey vibing with a different flow Flowing on the beat like am a river o
See d gyal dem, dem steady winning it As d dj just dey, dey jamming it Am like a b*tch i got an attitude Listen to the vibe & feel the magnitude
-
|