魔鏡歌詞網
魔鏡歌詞網 > 歐美歌手 > Big Pokey > Biggest Pit in the Litter > Range Rover

Big Pokey



歌詞
專輯列表

Big Pokey

Range Rover

I don't mean to cut the line
I know it wasn't right
But you know say you no dey try
You wan do midnight call
You say baby girl you fine
Shey you will be mine
Omo you get mind oh
Oya make you carry that your broke ass affection
Go your village
Yes, this is a rejection
Baby boy, me I no go lie
You are not my type
But you get mind oh

I didn't mean to hurt him
But it needed to be done
I'm waiting for the time when
Dangote son go come
Rum pum pum pum Calm down
Rum pum pum pum Calm down

Mama mama mama
One bobo call me now
He say he wanna take me out
But I don't know if I am down
Because e no get RangeRover
The boy e no get RangeRover
Oh mama mama mama
I'm gonna turn him down
Oh mama

Me I no be tiff
I swear I no be tiff
But you no wan believe
I'm tryna make you see
Make you no fall in love with me
If you no get money
Cos the economy's down
I don't mean to hurt you now
But me I gats to break am down
Don't know what you were thinking
You wey you be pikin
Me wey I be queen of the town

I didn't mean to hurt him
But it needed to be done
I'm waiting for the time when
更多更詳盡歌詞 在 ※ Mojim.com 魔鏡歌詞網
Dangote son go come
Rum pum pum pum Calm down
Rum pum pum pum Calm down

Mama mama mama
One bobo call me now
He say he wanna take me out
But I don't know if I am down
Because e no get RangeRover
The boy e no get RangeRover
Oh mama mama mama
I'm gonna turn him down
Oh mama

I don't know wacha doing
Don't know wacha doing Why you no find another woman
Find another woman Why you still dey linger
Tell me why u still dey linger huh
I go find omorogun
I go put it on ya
I dey tell you niggah
Make you no dey linger huh
You can come back later with your RangeRover

Rum pum pum pum Oya leave me now
Rum pum pum pum Run make you go find your wife downtown
Shey you no go free me now
Free me now, free me now
Oh Lord have mercy
This boy no wan free me now
Oya now
Wait, make I pour you chemical
No be by force
This boy oya free me now
free me now

Mama mama mama
One bobo call me now
He say he wanna take me out
But I don't know if I am down
Because e no get RangeRover
The boy e no get RangeRover
Oh mama mama mama
I'm gonna turn him down
Oh mama