魔鏡歌詞網
魔鏡歌詞網 > 歐美歌手 > Omawumi > I No Sure

Omawumi



歌詞
專輯列表

Omawumi

I No Sure

I no sure say I go miss you
I no sure say I go care
I no sure say one day I go wake up to wonder why you are not here
I no sure say I go cry
not even once drop go commot from my eyes
so I know he is boo, i no sure say I go know say you go
I no sure say when I kiss you I don't even close my eyes
I know say my body no go answer when you give me those your bedroom eyes
don't even try to bow down cos my emotions can lie
so my baby boo I no sure say I go know say you go
se you see this feeling na bcos of you, all the bad wey you do me, e Don dey come back to you
that is why e no go pain me if you decide to leave so my baby boo I no sure say I go know sey you go
you see this feeling na bcos of you, all the bad wey you do me, e Don dey come back to you
that is why e no go pain me when I'm sure you decide to leave so my baby boo I no sure say I go know sey you go
I no sure say I go know say you go