魔鏡歌詞網
魔鏡歌詞網 > 歐美歌手 > Fidel > Kampe

Fidel



歌詞
專輯列表

Fidel

Kampe

KAMKPE -fidel

my God e no the taya
e no go fit retire
even if this world dagbaru
My God dey kamkpe

em talk go be like thunder
e de answer me with fire
nobody fit to challenge-- am oh
my God heavy pass e ehhh

My God e dey kamkpe e x8

更多更詳盡歌詞 在 ※ Mojim.com 魔鏡歌詞網
em no de sleep nor slumber
e de satisfy my hunger
even thou I waker through the valley of death, I no go fear no evil
the unchangeable changer, reliable father, unconditional lover, that's who you are to me
my God na helle lle, (eehh) my God na wire (ahh)

x8

I waker go many places o
many pipo don talk many things o
(but the one wey God talk abt me no fit change)
original papa, na you I go follow titi ly ly