- Lyrics
- Album list
Patrick Seeker
-
Synth Pro House 128 (Tool 16)
1999 1999 I start 2 they thinking like man But if they no kill p-man
Let me take u back in time Wetin really ginger d grind Omo na 1999 tey arm robber feh kpa daddy me oh I start 2 they thinking like man But if they no kill p-man Omo na 1999 tey arm robber f'epa daddy me oh
Ma lowo ma kole Ma kole ma rale Ojo kan lo tan si ojo kan lo bere I hustle my music mo sa d'alapere The hustle they pay nw e k'aje ku kale My papa they hustle my papa they try My papa na driver my papa they grind My papa they send all him pikin go skul My papa no mind ko mu garri ko sun My papa they help as in money no reach Sum pple 4 street dem go say he too rich I no knw wetin my papa wnt me be Until d day dat I almost lost d G Dem break door Dem carry gun Me and my siblings were very young Oh my God Dem shoot my dad But he survive HE Thank lord oO
Let me take u back in time Wetin really ginger d grind Omo na 1999 tey arm robber feh kpa daddy me oh I start 2 they thinking like man Find more lyrics at ※ Mojim.com But if they no kill p-man Omo na 1999 tey arm robber f'epa daddy me oh
O di dandan mo ma l'aluyo B'oti ilekun waju mo ma gbeyin yo B'oti ilekun teyin mo ma lo sense me oh ni relent mo ma fo fence ah Se b'eyan lo bi Eleganza Money must be made yes sir Blood in my eyes no vex ah (no vex ah) B'oleku wo gboro mo ma dogo Mo ma yo kele mo ma t'irogo Cause I they para am goin local Won ni moti fa gbana moti fa choko I no surrender if dem no retreat Na money they push me they commit sin Mo ti d'ehaana mo di Gabazin Most wanted e ma ri ni magazine yeah
Let me take u in back time Wetin really ginger d grind Omo na 1999 tey arm robber feh kpa daddy me oh I start 2 they thinking like man But if they no kill p-man Omo na 1999 tey arm robber f'epa daddy me oh
I see people they sympathise I was traumatised Na den I realise It's time to organise myself Them they sympathise I was traumatised Na den I realise tey arm robber f'epa daddy me ohoo
-
|