Mojim Lyrics
Mojim Lyrics > Americas singers > Deshinor > Miscellaneous > New Wave

Deshinor



Lyrics
Album list

Deshinor

New Wave

I live my life like I no know tomorrow
remember the pain and forget the sorrow
and if you get make you no dey form oh
me and my team see we no dey dull oh
I get money me I no dey form oh
I get mummy she dey pray to God oh
right now am on a new level
broda keep the change oh
waiting for my Range oh
where you been dey when I no get kobo
egh see omo mo hate I no be bolo
Masun mo mi Rara MA sun momi
Ka won temi kon sun momi
one time
eje no cool down oh eje no cool down (3xce).
don't you look down on your fellow brother
if you dey tasty he go fit give you water
Find more lyrics at ※ Mojim.com
ah ayen Yi lo bi taya trailer
Rora se jeje padi no wahala
and if you get no dey form oh
me and my team see we no dey dull oh
I get money me I no dey form oh
I get mummy she dey pray to God oh
right now am on a new level
broda keep the change oh
waiting for my Range oh
where you been dey when I no get kobo
see omo mo Ja I no be bolo
masun mo mi rara masun mo ni
Kay won temi Kan sun momi
one time
eje naa cool down oh eje naa cool down (3xce)